Clems Collection
Sporty Slay β½& Everyday Gownsπ | Gym to Street to Stadium | DM to Order | Abia| Delivery Nationwide"
ππββοΈ Barcelona babes no dey pity person at all! playing like Lamine
Omo, defender don go buy gala inside field!
Drop your match prediction for comment section sharp-sharp! β½π₯π
05/09/2026
Flash back to our primary school days hahaha....just for fun .
E....is for Elephant
G.....is for what ...................?
Coach and his team players engaging in this kind of fun play as flash back, can you relate...πβ½
πDefender leg just open like toll gate, coach tactics board don fall ground patapata!
This player guy think say na soft play until aunty serve am hot pepper soup on pitch!π
π Drop one emoji for this defender wey collect biscuit, make we console am!
Hull City vs Aston Villa. Tackle no be by who frown face pass o, look legwork! ππββοΈ
Person balance don go zero as ball pass under. Tell me who sabi dribble reach this one inside your team? Tag dem make dem come see skills! πβ½
Ref don see shege, e run comot pitch! ππββοΈ
Red and Blue no gree for each other today at all! Who you think say get mouth pass for this matter? Drop your comment below make we settle am! πβ½
04/09/2026
My favourite moments with
Chelsea Football Club, they are the winning teams. ππβ½
Up the Blues, congratulations to me and my Facebook fans for the support here...
04/09/2026
The Lamine Yamal DoppelgΓ€nger π π
Omo, see how these ones dey focus for phone! If na inside match dem go put this kind energy, maybe dem fit score one goal... maybe not. π
Abeg, wetin you think say dem dey look so? Tell us for the comments! π
ππ
Person say make we do soft training, see body dey drag like transformer! π Abeg, na defender or bouncer be this?
Drop a π if na you be this for pitch!
Contact the business
Telephone
Website
Opening Hours
| Monday | 08:00 - 17:00 |
| Tuesday | 08:00 - 17:00 |
| Wednesday | 08:00 - 17:00 |
| Thursday | 08:00 - 17:00 |
| Friday | 08:00 - 17:00 |
| Saturday | 08:00 - 17:00 |