All aboby
Nothing like negative π π positive fool ground πͺ update always for this side π¨
β€οΈ
05/06/2026
02/06/2026
I was running around the social media I got jamb this video i ran street into the comment π I saw this Kenya lady yabin Uganda man π€£ I said it I must do something about itππ€£π€£π
02/06/2026
And his saying he's not in support of terrorism on national TV π€π€π€π€
This man is sick honestly
01/06/2026
1xbEt don finally kolo ooππ I just see one of di craziest option for di app and laugh won kpai me.. Dem give Nicholas Jackson or Harry Maguire to win Ballon dβor before di end of their career option. Asin anyday Jackson win Ballon dβor you don boom if Maguire win Ballon dβor you don boom.π My people this game and Arsenal to win Champions league which one hard pass?( ticket dey comment section) π€£ππ
31/05/2026
Why so soon keh. You dey whine, I pray ma rich 160 years too (amen) π€£ππ
31/05/2026
Bullies kawai ππππ no Joy π
31/05/2026
Wetin Arsenal dey pass through,e no really concern Man Utd admin πππ€¦ββοΈ
31/05/2026
Na Club wey wish us Happy Independence Day we go support todayππ³π¬
Click here to claim your Sponsored Listing.