Heis JayDee
Follow me for daily memes and some good bad advice πππ
21/07/2025
When I been dey small
Dem tell me say if you get this small black dot for body, you go get plenty money π°
Omor I still dey wait oh
Wetin come dey hold the money na πππ
If na garri Isaac Newton and Albert Einstein dey drink for school, you think sey dey for know book? π₯±ππ
Na when person broke
person go begin dey dream bigπ
You fit dey face life threatening issues make person dey vex say you no wish am happy birthday π€¦ππ
I don't have time to look for emojis
I love youπ§
I don't like people who don't let go of the past
Especially those ones I owe money π€¦ππ
I wan take one m@d risk now
The result na either say I sleep under bridge or I buy a houseππ
20/07/2025
Ajeh π€¦π
11/07/2025
03/07/2025
Which kind chatgpt wey dey give me ohπ€¦ππ
Follow Heis JayDee for more fun ππ
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Website
Address
Calabar
540211