Emjay

Emjay

Share

The comeback is always stronger than the setback๐Ÿ’€๐Ÿคž

01/09/2026

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Jake don start the new month with wahala ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚I go too set that boi up this month ๐Ÿ˜ฎโ€๐Ÿ’จAura for Aura ๐Ÿ˜Ž
ใ‚šviralใ‚ท

29/08/2026

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

See wetin nyash wan cause us ๐Ÿ™„๐Ÿ™„ e be like say God go remove nyash from women body oh ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญwho's with me?? ๐Ÿ™ˆ
ใ‚šviralใ‚ท

28/08/2026

I hope una dey folo this my backup page ๐Ÿ˜”๐Ÿ™๐Ÿผ๐Ÿ™๐Ÿผ

Hehehe Jake don see better business๐Ÿ˜Œ e be like say we go take the bold step oh, wetin una think ๐Ÿ˜Œ๐Ÿฅฒ๐Ÿฅฒ
ใ‚šviralใ‚ท

26/08/2026

So na Jake dey tiff for my farm all these while ๐Ÿ˜”

25/08/2026

Werey don dey chop already and we never open am finish ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
ใ‚šviralใ‚ท

24/08/2026

Just imagine this boi ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚joy wan finish me โœ…I like as them dey catch am this days
ใ‚šviralใ‚ท

23/08/2026

Why this boi no dey pray๐Ÿ™ ๐Ÿ™„small church, u don dey follow woman talk ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

19/08/2026

Hahahaha wetin be this ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

This boi just dey misdo, imagine eating fufu for this cold weather ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚God abeg oh

13/08/2026

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

The audacity ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚jake don get mind to stop me from entering my house ๐Ÿ˜”this boi must go back ajeh
ใ‚šviralใ‚ท

09/08/2026

Why jake deh vex ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Want your public figure to be the top-listed Public Figure in Lagos?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Website

Address

Lagos