Rugged Scriptures
PROMOTING THE GOSPEL USING SLANGS AND CAPPINGS
01/09/2022
Go for light always so u no go dey bond by ignorance cos ignorance dey put people inside captivity.
01/09/2022
HAPPY NEW MONTH
31/08/2022
Make we no dey reason bread and butter always like ju men but make our thoughts dey filled with Baba God matter.
30/08/2022
E make sense if we go keep our watch on a high frequency cos badman no dey tire to do bad.
Him hand dey always dey behind anything bad.
29/08/2022
Make we dey on guard always and protect our faith cos satan primary target na dey faith of believers.
28/08/2022
HAPPY SUNDAY
TGIF
Apostle Arome Osayi
26/08/2022
U no fit dey 001 squad if you dey disobey am.
Na person wey dey do wetin baba God talk nahim dey 001 squad.
25/08/2022
Nobody dey interested in the process but all Dem wan see na product.
As Baba God children we suppose dey use signs and wonders make unbelievers to believe.
WORD WEDNESDAY
Apostle Joshua Selman KOINONIA FOLLOWERS The Transforming Church
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Contact the place of worship
Telephone
Website
Address
Abuja
Alerts
Be the first to know and let us send you an email when Rugged Scriptures posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.