Comic Uzzi

Comic Uzzi

Share

comedy 💕 music 💕 motivational talks 💕 lifestyle 💕 football content 💕 Oghara community content

18/06/2026

Verse 2Comic Uzzi story fly from street to street,Different version every week,People wey no know wetin happen,Dem dey talk like say dem witness am.

I give chance, I give support,I stand by you for every court,But instead of peace and understanding,Na more drama dem dey bring.

BridgeMake truth shine,Make lies expire,Make everybody know sayPatience no be fire.

If love wan grow,Respect must show,Two people for one boat,Na so the journey go.

Final ChorusNo be enough, no be enough,Anything wey I give, e no dey enough,But one day truth go speak,And everybody go know wetin dey sup.

No be enough, no be enough,God dey watch and e dey judge enough,I go face my work and hustle,Make blessings talk, make noise reduce.

16/06/2026

Don't fight God in your relationship
fans

16/06/2026

RIP
PROF JOHNSON ADJA

16/06/2026

What's on your mind now?

14/06/2026

The Government knows the Bandits by names. A.P.C. government what have we done wrong

13/06/2026

Who get the mandate dey fear the mandate too

12/06/2026
11/06/2026

Na me go tell my grandma who to vote

11/06/2026

This was a Country.
You will come for an answers and you will go back with more questions.

10/06/2026

Nor go vote for 1 basket of rice ooo, e get why.

Want your public figure to be the top-listed Public Figure in Aja?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Category

Telephone

Website

Address


Aja