Tai B Rapsody King

Tai B Rapsody King

Share

PERFORMING ARTIST
RAPPER
UNSIGNED
ONE MAN MOPOL
#Original_omo_9ja #HipHop_Rap_King

24/08/2026

They hate, fault me, judge me ☹️

Hate freestyle still trending fam ❤️

Martins vincent otse Olamidé

22/08/2026

Still trending ‘Hate Freestyle’ out on audiomack link in my bio fam ❤️

Olamidé

06/08/2026

Trending…. Hate freestyle’ out now fam

Too many many stories, i no fit shalaye 🤦‍♂️😏

05/08/2026

Trending further 💫 Hate Freestyle’ Out now fam ❤️

Anyhow e be I go reach there 💯
I no go lose guide’ I won’t be left out ✌️

04/08/2026

Hate freestyle’ out now fam link in my bio ❤️

Too many friends wey no really Dey friend u 🫵
Too many friends wey don turn to frienemis

m

03/08/2026

Emini TaiB ☝️

Na their eyes e go sup 👀
Na their hear go hear 👂
Na their mouth go talk 👄
Na their mouth dem go take explain 😏

Na who use money buy noise?
Na who Dey use mouth make noice ?
Na who Dey use mouth gossip?
Na who Dey use mouth pick pangolo 😝

03/08/2026

Happy New Week Fam ❤️

Shey u sabi person ?
Shomo Baddo ?
Shomo Elumelu ?

Lyrics so realistic 💯
Lyrics so true 💯
Lyrics so emotional 😢

02/08/2026

Happy Sunday fam ❤️

Their friends, enemies, lovers & mum fault me and judged me, too many friends wey no really Dey friend me, too many friends wey don turned to frienemis 😏

My own friends, enemies, lovers & mum fault me and judged me, too many friends wey no really Dey friend me, too many friends wey don turned to frienemis 😏

31/07/2026

Happy Friday fam ❤️

That’s why I Dey focus on my grind o
Too many many S**t on my mind o
I no Dey look UCHE face i no Dey mind o
Mo kan felowo ninu aiye kin de guide o

Photos from Tai B Rapsody King's post 28/06/2026

I don’t joke with ma hustle 24/7 am on grinding 🔥

Want your public figure to be the top-listed Public Figure in Lagos?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Category

Telephone

Address


Idowu Akindele
Lagos
100001

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Tai B Rapsody King posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Subscribe

We will notify you when anything happens in Lagos.