Star Marf
โ
Welcome ๐ค to my page
โ
Am an artist ๐ฅ๐ฅ
Don't forget to follow me ๐ and take me to 5k followers
12/10/2026
1) Vanity upon vanityโ is a sentence that has kept a lot of people in serious p0verty ๐ค.
2) person give me Iphone 16 today na once I reject am
No1 na left hand e use give me
No2 iphone no get radio
3) My phone just fell inside water, does anybody have rice?? And small stew just to dry the phone๐๐ญ๐คฒ
4) The only thing last borns have is the audacity to grow taller and bigger than anyone else in the family. ๐
5) In Nigerian movies once person move from village to city 1 year they must get rich. I don dey Lagos 14yrs now wetin Dey happen?๐ฉ๐๐น
6) ๐งโโ๏ธBible: don't beat your wife
๐จโโ๏ธLaw: don't beat your wife
๐จ๐ปโ๐ฆณElders: don't beat your wife
๐ฉ๐พโ๐ผWife: you think I'm afraid of you!? You think I am your mother who doesn't bath?๐๐๐ค๐ค๐๐
7) Country dey spoil, Person use AI dey add Juice and meat for ehn sunday rice ๐ญ๐๐
Una too dey do for this country ๐คฃ๐
8) Transport fare to go find daily bread don cost pass the bread๐๐ญ๐ซ๐คฒ
9) Silence is the best answer keh?
Conductor don put armpit for your nose before?๐๐
10 ) Omo una wey dey snap food dey try oo,
Before I remember say I won snap am, e don remain 3 spoon๐ญ๐๐คฒ๐น
11) Since we are all sons and daughters of Adam and Eve, does it mean Elon Musk is just spending our family money?๐ญ๐๐น๐
12) Read number 11 again ๐ฅบ๐๐ ๐๐
Hope I made your day ๐? So give me a follow ๐๐ Star Marf
Like and share ๐ to others
1) Since we are all sons and daughters of Adam and Eve, does it mean Elon Musk is just spending our family money?๐ญ๐๐น๐
2) Omo tomorrow morning na to go buy eye drop, cause I no dey see money again๐ญ๐น
3) Someone found out through a church announcement today that her boyfriend is getting married tomorrow๐ญ๐๐คฃ๐คฆโโ๏ธ
4) Make I carry my last 10k rush down to the altar eeh pastor una dey talk oh ๐๐๐๐
How do I sound ๐?
ใviralใท
Seyi Vibes Muyeez
09/10/2026
1) i donโt know who I will marry yet but i already know the ones I canโt marry๐๐
2) we're living in a country where a single guy can't get a girlfriend and a married man has 6 girlfriend ๐๐คฃ๐๐
Chaii ๐ ๐๐ค
3) Na everything i read for social studies Dey
happen to me now
Inadequate funds,
Lack of social amenities,
High cost of living๐ฅบ๐ฅบ,
Hope no be only me
4) Seeing people walk out ๐ถ of my life is so painful ๐ข ๐ข
I want them to run ๐ ๐ ๐ ๐
5) I'm glad Cars were invented yoh,
Imagine riding a Horse ๐ด at 2am
coming from a Club. ๐๐
6) Pastor Dey sick him go hospital, your mama dey sick you carry am go church. ๐ญ
7) I don finally enter private jet today, what money cannot do.. AI can do it ๐ฅฑ๐
8) If you deh single now, send me a dm to join vigilante, since you no fit catch babe you suppose fit catch thief๐น๐คง๐
9) The person I always tell all my secret has gotten a new job at a radio station*๐ญ๐
10) Native doctor wey suppose hold rain for my guy wedding, he say rain hold am for where he go buy materials ๐ญ ๐ ๐
11) which number make you laugh out ๐คฃ๐๐
Like and share ๐
Thanks for 1k followers ๐ฅณ โ
keep following my page ๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐
Star Marf
For more joke
Keep supporting me ๐๐ฅบ๐
09/10/2026
1. I dey manage my mลลd lรญke this.
Your hello fit put you for trรธรบble๐๐
2. Na when you enter university you go know say
you only fine for your area๐๐
3. Our lecturer say why i write 300 words instead
of 600 words. i
talk am say make he read am
Twice๐๐
4. Parฤรงetamลl now na 600naira, pls mind the way
u strรฉss me. infaรงt any ฤrgรบment now, na u win.
Buru uwa gi gawa๐๐
5. Doรงtor: you are so h0t
Me: thank you
Doรงtor: no you have Mรกlรขria ๐คฉ Welcome to SILVERMED LABORATORY Located Nakuru Molo Mto polisi
6. Abeg this phrase "A f00l at 40 is a fรธรธl
forever" Abeg them fรญt change the age to 50๐
๐
7. It's only in this country you will lฤnd a
friend mรดney and you will
end up lลsing both the friendship and mรดney ๐๐
8. If Israelite know wetin Tinubu
Dey do us, Dem go know say Pharaoh nah good
man๐ญ๐น๐
9. Thank God say I never born For
this economy, I for don chop the pikin๐๐
10. Your status is always about Single life, wetin
come fรฅll your brรจast ๐ค๐ค
11) read number 8 again ๐ฅบ ๐ ๐ ๐คฃ ๐
Watch my new reel and tell me how you feel about it ๐๐๐๐๐
https://www.facebook.com/share/r/1DmnaYWFZf/
I hฤtฤ it when you read my jokes and laughed fiรฑish and you just go away lรญke that without reacting and shรคring, my sister & broda see abeg learn to fรชรฃr God ๐ ๐
Continue following my page ๐ ๐ ๐ ๐
Star Marf
I got over 4,400 reactions on my posts last week! Thanks everyone for your support! ๐
07/10/2026
Best joke ๐๐
1) Whenever you feel sad and lonely.. Don't forget you are also ugly and poor
2) Her: _"Please help me transfer 20k, my bank is having issues"_
Me: _"Which bank are you using?"_
Her: _"First Bank"_
Me: _"I use first bank too"_ ๐น๐น
3)๐ซฃ๐๐๐ง๐ ๐ฅ๐ข๐ฌ๐ก ๐ฐ๐๐ฌ ๐๐จ๐ซ๐ง ๐ข๐ง ๐๐จ๐ง๐๐จ๐ง ,, ๐ ๐ซ๐๐ฐ ๐ฎ๐ฉ ๐ข๐ง ๐๐๐ ๐๐ง๐ ๐๐ข๐๐ ๐ข๐ง ๐ฐ๐ก๐ข๐๐ก ๐๐จ๐ฎ๐ง๐ญ๐ซ๐ฒ . ๐๐จ๐ง'๐ญ ๐ฅ๐ข๐๐ฑ๐
๐:๐๐ข๐ฆ๐๐๐๐ฐ๐
โค๏ธ:๐๐จ๐ฎ๐ญ๐ก ๐๐๐ซ๐ข๐๐
๐:๐๐ข๐ ๐๐ซi๐
๐ฎ:๐๐จ๐ณ๐๐ฆ๐๐ข๐ช๐ฎ๐
๐ณ:๐๐ก๐๐ง๐
๐:Other
Answer in the comments section ๐๐
4)Before you think of giving up in life just take a good look at the hair around your nyash, despite the environment they found themselves, they still grow ๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐๐
5) You no get money you dey tell tailor to put pocket for your cloth wetin u won use am do??๐๐๐๐๐๐๐
6) them call ice cream for me 1500 #, I talk say i no buy
Yahoo boy carry him girlfriend come buy am 5000 #
If you be yahoo boy, just dey say God forbid every 2 minute oo๐ญ๐ญ๐ค
7)M0ney wey my papa use start life, i dey use am do monthly sub๐คฃ๐๐๐
8) i have never seen a handsome maths teacher in my life before, all of them look like quadratic equation ๐๐๐๐
9) read number 3 again ๐ฅบ๐๐
Which one make ur day ๐๐คฃ
Don't forget to follow ๐ Star Marf
02/10/2026
A farmer saw a plane full of politicians crash near his farm
Before police arrive, farmer don carry shovel, don bury everybody finish.
Police come:
Police: Baba, you see plane crash here?
Farmer: Yes sir, e crash for here this morning.
Police: And where the bodies?
Farmer: I don bury all of them.
Police: (shock) You bury ALL of them?! 150 politicians?! How you know say dem don die?!
Farmer: Oga, as e crash, some of them dey shout "We never die o! We still alive! We are alive!"
Police: And you still bury them?!
Farmer: when dem dey inside pit dey shout "We still alive"...
Oga, how you want make I believe them?! You know na their work be to lie!๐๐
They can lie ๐ฅบ๐คฃ
Hope the farmer did well let know in the comments section
Follow ๐๐๐ Star Marf for more daily interesting joke
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Address
Florida
Lagos
Alerts
Be the first to know and let us send you an email when Star Marf posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.